Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 7:52

"E get eni profet wey una gran-gran papa dem nor kil? Dem ivun kil di mesenja wey tok bifor sey, 'Di Raitious Man go kom and una go gi-am to wiked pipol and dem go kil-am.

Open Bible reader