Nigerian Pidgin Bible
Acts 7:40
"Dem kon tel Aaron, 'Mak yu du juju for us wey go lid us bikos, wi nor no wetin don hapun to Mosis!'41"So dem mak image wey bi laik melu, sakrifias gi-am kon bigin serv di melu wey dem tak dia own hand mak.
Open Bible reader