Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 5:9

So Pita tel am, "Wetin mak yu and yor husban decide to trai God Spirit laik dis? Luk! Na di pipol wey go bere yor husban dey kom so and dem go kari yu go bere tu!"

Open Bible reader