Nigerian Pidgin Bible
Acts 5:30
"Di God wey awa gran-gran papa dem serv naim raiz-up Jisos Kraist wey una hang for tri.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"Di God wey awa gran-gran papa dem serv naim raiz-up Jisos Kraist wey una hang for tri.
Open Bible reader