Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 3:20

so dat una go fit get fridom wey God dey giv and E go send Jisos Kraist, di Mezaya wey E don priper dan, kom mit una.

Open Bible reader