Nigerian Pidgin Bible
Acts 26:3
bikos yu no all awa tradishon and di mata wey di Ju pipol dey akuiz mi abaut. So, I beg, mak yu listin to wetin I won tok.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
bikos yu no all awa tradishon and di mata wey di Ju pipol dey akuiz mi abaut. So, I beg, mak yu listin to wetin I won tok.
Open Bible reader