Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 21:40

Wen di komandin ofisa alow am, Pol kon stand for di step, wave en hand sey mak dem kwayet. Wen evriwer don kwayet, e kon yuz Aramaic language folo dem tok.

Open Bible reader