Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 21:4

Wi kon go faind di disaipols wey dey for di tawn, wen wi si dem, wi stay wit dem for sevun days. Dem kon tel Pol meni taims sey mak e nor go Jerusalem.

Open Bible reader