Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 21:37

As dem won kari Pol enta di barrak, e kon ask di komandin ofisa, "I go fit tok to yu first?" Di ofisa ansa, "So yu dey hear Greek language?

Open Bible reader