Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 20:34

"Una no sey na dis my hand I tak dey wok and get evritin wey I wont and ivun dey help pipol wey dey wit mi.

Open Bible reader