Nigerian Pidgin Bible
Acts 2:6
Wen pipol hear di nois, dem sopraiz kon gada, bikos evribodi dey hear di disaipols dey tok wit difren language, wey demsef dey tok for dia kontri.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Wen pipol hear di nois, dem sopraiz kon gada, bikos evribodi dey hear di disaipols dey tok wit difren language, wey demsef dey tok for dia kontri.
Open Bible reader