Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 19:25

Di man kon gada all di pipol wey dey mod, wit oda men wey dey du dat kaind wok, den e tel dem, "My pipol, una no sey na dis biznes wi tak dey chop.

Open Bible reader