Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 15:3

So di shosh send dem go and as dem dey go, dem pas Fonicia and Samaria kon tel pipol wey dem mit for der haw Gentai pipol tak turn from dia sin kom mit God and di stori mak all di brodas wey hear am, hapi wel-wel.

Open Bible reader