Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 11:25

Banabas komot from der go faind Sol for Tarsus26and wen e si-am, e kon tak am go Antiok. Banabas and Sol stay der for one year dey tish di pipol wey dey di shosh and na for der dem for first kol di disaipols, "Kristens."

Open Bible reader