Nigerian Pidgin Bible
Proverbs 22:3
People wey get sense go see trouble dey come and dem go escape am, but person wey no dey think go waka go inside am and he go regret am later.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
People wey get sense go see trouble dey come and dem go escape am, but person wey no dey think go waka go inside am and he go regret am later.
Open Bible reader