Nigerian Pidgin Bible
Numbers 22:5
send messengers to go call Balaam son of Beor, wey dey Pethor near Euphrate River for land of Amaw. Dem bring this message for him from Balak: I wan make you know say a full nation of people don come from Egypt; dem plenty so tail dem cover all land. Dem don camp next to me.
Open Bible reader