Nigerian Pidgin Bible
Numbers 22:37
Balak tell him say, Why you no come when I send for you first time? Shey you think say I no go give you enough reward?
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Balak tell him say, Why you no come when I send for you first time? Shey you think say I no go give you enough reward?
Open Bible reader