Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Numbers 14:26

God tell Moses and Aaron 27-28 make dem give this message to the people of Israel: You sinful people don complain about me too much! Now I dey swear by my own life say I go give una exactly wetin una want.

Open Bible reader