Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Nehemiah 5:11

Make una cancel all the debt wey dem dey owe una - money or corn or wine or olive oil. And make una give back their fields, vineyards, olives groves, and house to them for once!”

Open Bible reader