Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Nehemiah 2:19

When Sanballat, Tobiah, and one Arab wey dem dey call Geshem hear wetin we dey plan to do, dem laugh at us and dem say, “Wetin una think say una dey do? Shey una go rebel against the emperor?”

Open Bible reader