Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Nehemiah 2:12

I no tell anybody wetin God don move me to do for Jerusalem. Naso I stand up in the middle of the night and I go out, I take some of those wey dey with me join body. Na the donkey wey I ride on top be the only animal wey we take.

Open Bible reader