Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Nehemiah 13:22

Then I command the Levites make dem make themselves pure. After dem don do that, make dem go guard the gates. I do this to make sure say dem keep the Sabbath day holy. My God, abeg make you remember me for this thing wey I don do. Make you dey kind to me and make you show me your great love!

Open Bible reader