Nigerian Pidgin Bible
Nehemiah 11:30
For Zanoah, for Adullam, and dem live for the villages wey dey near these towns. Dem live in Lachish and for farms wey dey near by, and for Azekah and hin villages. That is to say, the people of Judah dey live for the territory wey dey between Beersheba for the south and the Valley of Hinnom for north.
Open Bible reader