Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Judges 8:15

Then Gideon go meet the men of Sukkoth and talk say, “Shey una remember when una no gree help me? Una talk say una no fit give any food to my army wey don tire because I never capture Zebah and Zalmunna yet. Well, na dem dey here!”

Open Bible reader