Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Judges 18:9

Dem reply say, “Come on. Make we attack Laish. We see the land, and e dey good. Make una no stay here dey do nothing: Hurry! Make una enter am and take over am!

Open Bible reader