Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Judges 18:14

Then the five men wey don go check the country round Laish tell themselves say, “Shey una know say for one of these houses here wooden idol dey wey dem use silver cover? Other idols still dey and ephod. Wetin una think say make we do?”

Open Bible reader