Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Judges 16:17

so tey he tell her the truth at last. He talk say, “Dem never cut my hair. Dem don dedicate me to God as Nazirite from the time wey dem born me. If dem cut my hair, I go lose my strength and I go dey weak like anybody else.”

Open Bible reader