Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Judges 1:17

The people of Judah con go with the people of Simeon, and dem defeat the Canaanites wey dey live for the city of Zephath together. Dem put curse on top the city, dem destroy am, and dem name am Hormah.

Open Bible reader