Nigerian Pidgin Bible
Joshua 8:20
When men of Ai look back, dem see smoke dey rise go sky. No way dey for them to escape, because Israelites wey don run go barren country don turn back to attack them.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
When men of Ai look back, dem see smoke dey rise go sky. No way dey for them to escape, because Israelites wey don run go barren country don turn back to attack them.
Open Bible reader