Nigerian Pidgin Bible
Joshua 8:14
When king of Ai see Joshua men, he act fast. Him and all him men begin dey go out toward Jordan Valley to go fight the Israelites for the same place wey dem don fight before, dem no know say na from back Israelites wan attack them.
Open Bible reader