Nigerian Pidgin Bible
Joshua 7:26
Dem put a big pile of stone on top him, wey still dey there till this day. Na why dem dey call that place Trouble Valley be that. Then, God stop to dey vex with them.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Dem put a big pile of stone on top him, wey still dey there till this day. Na why dem dey call that place Trouble Valley be that. Then, God stop to dey vex with them.
Open Bible reader