Nigerian Pidgin Bible
Joshua 7:12
Na why Israelites no fit stand against their enemies be this. Dem run from their enemies because dem don dey under curse wey go destroy them! I no go stay with una again unless una destroy the things wey I tell una say make una no take!
Open Bible reader