Nigerian Pidgin Bible
Joshua 7:1
Israel no obey the command wey God give them say make dem no take anything wey dem suppose destroy commot from Jericho. A man wey dem dey call Achan no obey that order, naso God vex with Israelites. (Achan na son of Carmi and grandson of Zabdi, and e be part of Zerah clan, wey be part of Judah tribe.)
Open Bible reader