Nigerian Pidgin Bible
Joshua 24:15
If una no wan serve him, make una decide who una go serve today, the gods wey una ancestors worship for Mesopotamia or the gods of Amorites, wey una dey live on top their land now. As for me and my family, na the LORD we go serve.
Open Bible reader