Nigerian Pidgin Bible
Joshua 22:9
Naso the people of tribes of Reuben, Gad, and East Manasseh go back home. Dem leave the rest of Israel people for Shiloh in Canaan land and begin dey go their own land, wey be the land of Gilead wey dem don take as God don command them through Moses.
Open Bible reader