Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Joshua 22:4

Now, as he don promise, the LORD una God don give una fellow-Israelites peace. So make una go back home to the land wey una don claim as una own, the land wey dey for east side of the Jordan, wey God servant, Moses give una.

Open Bible reader