Nigerian Pidgin Bible
Joshua 21:11
Dem get the city of Arba (Arba na Anak papa), wey dem dey call Hebron now, for hill country of Judah, with the grassland wey dey surround am.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Dem get the city of Arba (Arba na Anak papa), wey dem dey call Hebron now, for hill country of Judah, with the grassland wey dey surround am.
Open Bible reader