Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Joel 1:18

Hunger dey wire the animals and dem dey cry. The herds of cattle dey go up and down and dem no know wetin to do, because grass no dey wey dem go eat. The sheep dey die. God, I dey call you for help. Fire don turn our green field to desert. Fire don burn all the trees wey dey for field.

Open Bible reader