Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 50:5

Dem go ask the way to Zion and then dem go follow the direction. Dem go make covenant wey no dey end with me and dem no go break am.

Open Bible reader