Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 50:45

So make una hear the plan wey I don make against the city of Babylon and wetin I don wan do to hin people. Dem go even drag their children commot and everybody go fear.

Open Bible reader