Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 50:15

Make una raise the war cry all round the city! Babylon don surrender now. Dem don break through hin wall and tear am down. I dey take my revenge on top Babylonians. So make una take una revenge on them, and make una treat them as dem don treat others.

Open Bible reader