Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 50:11

God talk say, “People of Babylonia, una rob my nation. Una dey happy and glad, una dey waka about like cow wey dey separate corn or like horse wey dey make happy sound,

Open Bible reader