Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 5:17

Dem go destroy una crop and food; dem go kill una sons and daughter. Dem go slaughter una flock and herds and go destroy una vine and fig trees. The army go destroy the strong city wey una trust.

Open Bible reader