Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 5:15
People of Israel, God dey bring nation from far make dem attack una, na strong and ancient nation, the nation wey una no sabi their language.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
People of Israel, God dey bring nation from far make dem attack una, na strong and ancient nation, the nation wey una no sabi their language.
Open Bible reader