Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 5:1
People of Jerusalem, make una run through una street! Look around! See for unaself! Make una search the market place! Shey una fit see one person wey dey do right thing and dey try dey faithful to God? If una fit see, then God go forgive Jerusalem.
Open Bible reader