Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 44:26

But now make una listen to the vow wey I, the LORD, don make in my mighty name to all you Israelites wey dey Egypt : I no go allow any of una use my name to make vow again by saying, ‘I dey swear by the living Almighty LORD!’

Open Bible reader