Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 42:20
Una dey make big mistake. Una ask me say make I pray to the LORD our God for una, and una promise say una go do eveything wey he command.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Una dey make big mistake. Una ask me say make I pray to the LORD our God for una, and una promise say una go do eveything wey he command.
Open Bible reader