Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 42:18

“The LORD, God of Israel talk say, “Just as I pour out my anger on top people of Jerusalem, naso I go pour out my anger on top una if una go Egypt. People go shock when dem see una, people go mock una and dem go use una name as curse. Una no go ever see this place again.’”

Open Bible reader