Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 40:1

God follow me talk after Nebuzaradan, the commanding officer don set me free for Ramah. Na chain dem use take me there, with all other people from Jerusalem and Judah wey dem dey take away as prisoner go Babylonia

Open Bible reader