Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 4:30

Jerusalem, you don enter trouble! Why you put on your best red dress? Why you dey put on jewelry and paint your eyes? Why you dey make yourself beautiful for nothing! Your lovers don reject you and even wan kill you.

Open Bible reader